DOWNLOAD MP3: Chibuzor Okere - Plenty Plenty ft. Prinx Emmanuel

Stunning creative gospel singer and songwriter, Chibuzor Okere offers a perfect dancehall and rap masterpiece titled “Plenty plenty’’ featuring Prinx Emmanuel.

The song unveils a heart full of thanksgiving to God almighty for his love, mercy and provision.

It features flavour and elements peculiar to different genres such as dancehall, hip hop, and highlife; all meshed up to this fine groovy blend of creativity.

The song is produced by Corektsound.

DOWNLOAD MP3: CHIBUZOR OKERE – PLENTY PLENTY FT PRINX EMMANUEL

LYRICS

VERSE:

Everyday

I no go hide am

See wetin the lord dey do for me Na plenty

I praise your name

Hallelujah!

Wetin the lord dey do for me

E many

Jehova Jireh

Nara ekele n’ne yegi

(Agama para alleluya)

Para halleluyah

Jehova Nissi Nara ekele njiri bia

(Agama buru alleluia bugara papa)

Iheoma Chukwu

CHORUS:

Plenty plenty things

I dey see

Plenty plenty things

All the time

RAP:

Take a look at me bros

Wetin u dey see bros

Shey na plenty blessings wey dey follow me

Plenty still dey for the Hilux

Ekene diri Jesus

Naim way dey give us

Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors

Plenty plenty I dey pariwo

Plenty plenty blessings I dey carry go

Blessings that added no sorrow and when we dey ball

We’ll be balling like Taribo

When you look at my life

Na plenty plenty you go see

Because I’m serving the God of plenty plenty

Plenty plenty

CHORUS:

Plenty plenty things

I dey see

Plenty plenty things

All the time

Plenty plenty things

Plenty plenty

Plenty plenty things

Plenty plenty

Ah ah ha ha

Eh eh eh eh eh

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here