Timi Dakolo - Everything (Amen)
By Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Published on 21 Feb 2021

Add SonsHub as a preferred sourceSee our stories first in Google Top Stories
The original download for this song is no longer available. Find it on your favourite streaming service above, or play the video below.
Nigerian musician and songwriter-singer, Timi Dakolo is back from his long break with a new love song titled “Everything” and entitled “Amen”.
The Official Video was performed by Time Dakolo and (Afterdark Entertainment) 2021 Exclusively Distributed by Dvpper.
The new song, “Everything (Amen)” comes with a video that was shot and directed by renowned cinematographer, Frizzle n Bizzle Films.
DOWNLOAD MP3: TIMI DAKOLO - EVERYTHING (AMEN)
WATCH VIDEO BELOW
LYRICS Everything you put your hand (go work) Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Everything you put your hand (go work) Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Every hustler get hin day Res: Day day Wey the hustle go come dey pay Res: pay pay Your own e no go tey Res: Amen Amen Amen If you dey find work do your own Res: oh oh God sef go do hin own Res: oh oh And flesh go cover bone Res: Amen Amen Amen If you believe it say Amen Res: Amen If you believe it say Amen Res: Amen If you believe it say Amen Res: Amen Amen Amen Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Everything you put your hand (go work) Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Sister wey one marry since Res: since since Aunty wey dey find pikin Res: kin kin One day you go born twins Res: Amen Amen Amen Tenant wey don loose hin job Res: job job Landlord come dey do like god Res: God god One day you go be Landlord Res: Amen Amen Amen Good News go locate you Res: Amen Watch and see e no go tey Res: Amen If you believe it say Amen Res: Amen Amen Amen Everything you put your hand (go work) Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Everything you put your hand (go work) Res: Go work Your Name go open doors Res: Amen You sef go be a boss Res: Amen Amen Amen Hummmmmmmm Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh ( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai) Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh (Amen Amen Amen Amen Amen Amen) Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh Long life go follow you Res: Amen Strangers go favour you Res: Amen Great Men go honor you Res: Amen Amen Amen One day you go sign the cheque oh Res: Amen You sef go drive that benz oh Res: Amen This life go still make sense oh Res: Amen Amen Amen Your children go make you proud oh Res: Amen Bad people no go pull you down oh Res: Amen One dey go run this town oh Res: Amen Amen Amen You sef go spray me money Res: Amen Baby go call you honey Res: Amen You sef go host the party Res: Amen Amen Amen Dangote go be your friend Res: Amen Otedola go be your friend Res: Amen Adenuga go be your guy Res: Amen Amen Amen Elumelu go be your guy Res: Amen Abdulsamad go be my guy Res: Amen Rabiu go be my guy Res: Amen Amen Amen Your life no go end in shame Res: Amen Your business go bring you gain Res: Amen If you believe it say Amen Res: Amen Amen Amen Aaameeeenn
About the author
Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Okafor Chinonso Daniel is the Editor-in-Chief of SonsHub.co, Africa's home for gospel music and Christian news. Since 2017 he has covered new gospel songs, albums and videos from Nigerian and African artists and the global worship scene, alongside church and gospel-industry news. He leads SonsHub's daily coverage and gospel charts, crediting every artist and linking to official streams. Editorial standards





Comments0