MaryJane – Jesus Love
By Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Published on 18 Mar 2019

Add SonsHub as a preferred sourceSee our stories first in Google Top Stories

The original download for this song is no longer available. Find it on your favourite streaming service above.
MaryJane Jesus Love Mp3 Download
MaryJane Jesus Love: MaryJane released her debut album in 2016 titled Satisfied and ever since has been working to push beyond boundaries with her music. This year she has released two songs already and this is a brand new one. Following the previous release of her song “Wonderful God“, gospel music artist MaryJane releases this new one and it is titled “Jesus Love”. This song inspires you through its folk rhythm and sound while speaking of the love of Jesus. Listen and DownloadDOWNLOAD MP3
LYRICS My Life Don Beta, Jesus Die For Me O, Him Blood Don Pay For Every Sin Wey I Commit,. Satan Say, I No Qualify For Any Blessing O, Jesus Say Na Lie, Because Him Blood Don Pay Chorus:. Call: If No Be Jesus Wey Die For Me O,. Res: Where I For Dey……. Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go. Call:. If No Be Wetin Him Do For Me Ooo,. Where I For Dey……. Oh Jesus Your Love Dey Carry Me Dey Go… Promotion Come Satan Say I No Qualify Ooo ,. Jesus Say Na Lie Because Him Blood Don Pay…. Healing Come, Satan Say I No Qualify Ooo, Jesus Say Na Lie Because Him Blood Don Pay…… Repeat Chorus Please Verse 3:. He Prepare A Table For Me In The Presence Of My Enemy Ooo, He Say Make I Enjoy , Make I Dey Jolly Dey No Be Only That Goodness And Mercy They Follow Me Ooo,. All The Days Of My Life As I Tanda For Him House. Rept Chorus Call & Res: Your Love Dey Carry Me Dey Go (6×). Carry Me Dey Go , Love Carry Me Dey Go, Dey Go , Dey Go… Carry Me Dey Go Love Of Jesus Carry Me Dey Go, Dey Go, Dey Go….,. Carry Me Dey Go Doctor Jesus, Carry Me Dey Go, Dey Go , Dey Go… Love Carry Me Dey Ooo,. Dey Go , Dey Go,. Dey Go. ( Repeat.). (Ifunanya Gi ,. Your Sweet Love , Ima Obong,. Ife Oluwa ,. Your Love Dey Tortori Me For Belle,. ) ( Eleghe Nnu, Eleghe Sugar, Osogbulam , Ona Atom, Onatom Nigi Nigi.)
About the author
Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Okafor Chinonso Daniel is the Editor-in-Chief of SonsHub.co, Africa's home for gospel music and Christian news. Since 2017 he has covered new gospel songs, albums and videos from Nigerian and African artists and the global worship scene, alongside church and gospel-industry news. He leads SonsHub's daily coverage and gospel charts, crediting every artist and linking to official streams. Editorial standards





Comments0