Skip to content
SonsHub

Jlyricz – Bet On You

By Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co

Published on 16 May 2024

Jlyricz – Bet On You
Add SonsHub as a preferred sourceSee our stories first in Google Top Stories
Nigerian singer-songwriter Jlyricz who has been on a prolific run in 2024 releases his 5th single of the year; Bet On You. Bet On You is a smooth groovy Christian Afropop song inspired by 1 Peter 5:6-7. The song talks about total dependence on God & casting all our cares on Him and being ready to lose everything without if He is not a part of it. The song was written and composed by Jlyricz while budding hitmaker Spice Kay produced it and long term Jlyricz collaborator engineered the beautiful tune. Jlyricz says he has a couple of projects for the year and details will be revealed in due course.

STREAM HERE 

https://youtu.be/lSKjn_dq2sI [Lyrics] I don put all of my bets on you on you I don put all of my eggs on you on you I no mind if I go lose Everything wey dey my view And if dem ask me to choose I will always go choose you March am march am march am march am Every other day I put my bets on you Every other day every other day na na Every other day I put my eggs on you I put my eggs on you my eggs on you March am march am march am march am Every other day I put my bets on you Shout am shout am shout am shout am Every other day I put my eggs on you Shey na me be dis Wey been dey down When my world was upside down I no fit believe How my life turned From the dark times into the light Everybody wey dey look down on me All of them dey look up now All the things wey been dey stop me My God don turn around Everybody come around Let me tell you all about My God wey dey do good every other time Everybody come around Let me tell you all about My God wey dey do good every other time You know my story You know my journey You know I no fit do without my Daddy You know my story You know my journey You know I no fit do without my Father I don put all of my bets on you on you I don put all of my eggs on you on you I no mind if I go lose Everything wey dey my view And if dem ask me to choose I will always go choose you  
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you

Read More: Jlyricz - Run!

Read More: Jlyricz - Sweet Daddy

Okafor Chinonso Daniel

About the author

Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co

Okafor Chinonso Daniel is the Editor-in-Chief of SonsHub.co, Africa's home for gospel music and Christian news. Since 2017 he has covered new gospel songs, albums and videos from Nigerian and African artists and the global worship scene, alongside church and gospel-industry news. He leads SonsHub's daily coverage and gospel charts, crediting every artist and linking to official streams. Editorial standards

Recommended

Comments0

  • Loading comments…