Jlyricz – Flex & Chill Lyrics
By Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Published on 13 Jan 2023

DOWNLOAD MP3
Read More: Jlyricz - Run!
Lyrics:
I no dey fear Me I no dey fear Ohh Ohh Ohh Ohhh See I no fit fear When Baba mi dey
Me I dey flex and chill Baba no dey speak and miss Anything E say go be Na why you see say me no dey worry Me I dey flex and chill Baba no dey speak and miss Everything E say go be Na why you see say me no dey worry
E don do am again E don do am again Everything E say E don do am again Dat thing wey E talk E don do am again See me I dey rock E don do am again E don do am again E don do am again Everything E say E don do am again Dat thing wey E talk E don do am again See me I dey rock E don do am again ooo
People say I be handsome Shey you no know who I come from The One wey bought me with a ransom The One wey E love no dey break up Hush Don’t you know My blessings no dey come in singular Everything I get na plural Double double things dem yapa o
So jo jo when you see me dey jo No just stand dey ask what is jo Everything I get dey come from dis jo As you see dis jo no be ordinary jo o Jo jo when you see me dey jo No just stand dey ask what is jo Everything I get dey come from dis jo You see dis jo no be ordinary jo o
Read More: Jlyricz - Sweet Daddy
Me I dey flex and chill Anything E say go be Me no dey worry Me I dey flex and chill Everything E say go be Na why you see say me no dey worry
E don do am again E don do am again Everything E say E don do am again Dat thing wey E talk E don do am again See me I dey rock E don do am again E don do am again E don do am again Everything E say E don do am again Dat thing wey E talk E don do am again See me I dey rock E don do am again ooo
Thank you my Daddy For taking care of me You are all I need No one does the same Thank you my Daddy For taking care of me You are all I need No one does the same

About the author
Okafor Chinonso Daniel · Editor-in-Chief of SonsHub.co
Okafor Chinonso Daniel is the Editor-in-Chief of SonsHub.co, Africa's home for gospel music and Christian news. Since 2017 he has covered new gospel songs, albums and videos from Nigerian and African artists and the global worship scene, alongside church and gospel-industry news. He leads SonsHub's daily coverage and gospel charts, crediting every artist and linking to official streams. Editorial standards









Comments0