DOWNLOAD MP3: Timi Dakolo - Everything (Amen)

Nigerian musician and songwriter-singer, Timi Dakolo is back from his long break with a new love song titled “Everything” and entitled “Amen”.

The Official Video was performed by Time Dakolo and (Afterdark Entertainment) 2021 Exclusively Distributed by Dvpper.

The new song, “Everything (Amen)” comes with a video that was shot and directed by renowned cinematographer, Frizzle n Bizzle Films.

DOWNLOAD MP3: TIMI DAKOLO – EVERYTHING (AMEN)

WATCH VIDEO BELOW

LYRICS

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

 

Every hustler get hin day

Res: Day day

Wey the hustle go come dey pay

Res: pay pay

Your own e no go tey

Res: Amen Amen Amen

If you dey find work do your own

Res: oh oh

God sef go do hin own

Res: oh oh

And flesh go cover bone

Res: Amen Amen Amen

 

If you believe it say Amen

Res: Amen

If you believe it say Amen

Res: Amen

If you believe it say Amen

Res: Amen Amen Amen

 

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

 

Sister wey one marry since

Res: since since

Aunty wey dey find pikin

Res: kin kin

One day you go born twins

Res: Amen Amen Amen

Tenant wey don loose hin job

Res: job job

Landlord come dey do like god

Res: God god

One day you go be Landlord

Res: Amen Amen Amen

Good News go locate you

Res: Amen

Watch and see e no go tey

Res: Amen

If you believe it say Amen

Res: Amen Amen Amen

 

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)

Res: Go work

Your Name go open doors

Res: Amen

You sef go be a boss

Res: Amen Amen Amen

 

Hummmmmmmm

Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)

Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh

(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)

Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

 

Long life go follow you

Res: Amen

Strangers go favour you

Res: Amen

Great Men go honor you

Res: Amen Amen Amen

One day you go sign the cheque oh

Res: Amen

You sef go drive that benz oh

Res: Amen

This life go still make sense oh

Res: Amen Amen Amen

Your children go make you proud oh

Res: Amen

Bad people no go pull you down oh

Res: Amen

One dey go run this town oh

Res: Amen Amen Amen

You sef go spray me money

Res: Amen

Baby go call you honey

Res: Amen

You sef go host the party

Res: Amen Amen Amen

 

Dangote go be your friend

Res: Amen

Otedola go be your friend

Res: Amen

Adenuga go be your guy

Res: Amen Amen Amen

Elumelu go be your guy

Res: Amen

Abdulsamad go be my guy

Res: Amen

Rabiu go be my guy

Res: Amen Amen Amen

Your life no go end in shame

Res: Amen

Your business go bring you gain

Res: Amen

If you believe it say Amen

Res: Amen Amen Amen

Aaameeeenn

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here