AFRICAN
DOWNLOAD MP3: Timi Dakolo – Everything (Amen)
Nigerian musician and songwriter-singer, Timi Dakolo is back from his long break with a new love song titled “Everything” and entitled “Amen”.
The Official Video was performed by Time Dakolo and (Afterdark Entertainment) 2021 Exclusively Distributed by Dvpper.
The new song, “Everything (Amen)” comes with a video that was shot and directed by renowned cinematographer, Frizzle n Bizzle Films.
DOWNLOAD MP3: TIMI DAKOLO – EVERYTHING (AMEN)
WATCH VIDEO BELOW
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay
Your own e no go tey
Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own
Res: oh oh
God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone
Res: Amen Amen Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Sister wey one marry since
Res: since since
Aunty wey dey find pikin
Res: kin kin
One day you go born twins
Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job
Res: job job
Landlord come dey do like god
Res: God god
One day you go be Landlord
Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you
Res: Amen
Watch and see e no go tey
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh
(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Long life go follow you
Res: Amen
Strangers go favour you
Res: Amen
Great Men go honor you
Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh
Res: Amen
This life go still make sense oh
Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh
Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh
Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey
Res: Amen
You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen
Dangote go be your friend
Res: Amen
Otedola go be your friend
Res: Amen
Adenuga go be your guy
Res: Amen Amen Amen
Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy
Res: Amen
Rabiu go be my guy
Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame
Res: Amen
Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Aaameeeenn

AFRICAN
DOWNLOAD MP3: Vic Bola Bosin – Anu (Mercy)
Nigerian gospel music sensation, Adebosin Bola Victoria aka Vic Bola Bosin who is passionate about bringing men to the knowledge of Christ through spiritually received songs reveals a brand new sound, a 3-track medley titled ANU which is being translated as ‘Mercy’ in the Yoruba dialect.
She believes the music ministry is way beyond skills, Melody, and talent. It is the spirit of God backing up a song that makes the difference, hence her spirit-filled ministration that will be of a blessing to everyone who comes across this masterpiece. The video was directed by Mosax New World Empire.
WATCH VIDEO BELOW
ALL: You are highly lifted up Yahweh ee
You are bigger than what people say Yahweh/”2
CALL: Yahweh
Yahweh
Yahweh
Yahweh
Yahweh
Yahweh
Yahweh
Yahweh/*2
Yahweh of Judah
God of Abraham
Isaac and Jacob
We know you by your name
Yahweh of Judah
God of Abraham
Isaac and Jacob
We call you by your name
ALL: Nobody like you/*3
La’ye Lo’run ko si o/*2
CALL & RESPONSE
Father we declare
Kabi o o si o
AFRICAN
DOWNLOAD MP3: Prince Micah – Halelluyah
Award-winning Nigerian AfroGospel Sensational music minister; Prince Micah blesses us with the release of his brand new soul lifting mid-tempo worship single titled “Hallelujah” accompanied with a very soothing video.
Hallelujah is sure to put everyone who comes across it in a deep mood of gratitude with a clear understanding of God’s love, care and the victories He’s given us. All we can do is to be grateful and sing Hallelujah knowing that God can never fail us.
The single, which is his second release of the year, is quite different from his first, titled “Call” which is a groovy, high-tempo praise song. It’s still trending and blessing lives all around the globe
Halleluyah is sure to bless and stir you into the spirit of gratitude.
WATCH VIDEO BELOW
AFRICAN
DOWNLOAD MP3: Sam Shaibu – Amara Jesus ft Pst Kingsley Ike
Fast-rising gospel music minister and songwriter, Sam Shaibu releases a brand new sound titled “Amara Jesus” featuring Pastor Kingsley Ike.
Sam Shaibu offers up to God an heartfelt worship and thanksgiving in this song.
Download, Listen and Share!
SOLO
I call you helper,
for there is nothing you can not do for me.
Lord you are too faithful
and your mercy is ever new for me yeahhhh
who are my Lord, that you do the things you do for me, for me yeahhh
CHORUS:
Iwere aka gi sarambara
We ji gi dem o
Iwere ukwu gi di ogologo
We garamu ije
Iwere anya gi na fu uwa nine
We furumu uzo
Amara Jesus
Obaruba ne bem noo
Amara Jesus
Obaruba ne bem noo 2x
BRIDGE
I have seen your grace
I have seen your power
all at work in me
I have your mercy seen your love all at work in me ohhhhh daddy
you are the reason why I sing my papa
obaruba ne Bem noo ohh Jesus
obaruba ne Bem noo
(back to chorus)
- AFRICAN3 months ago
DOWNLOAD MP3: Ihuoma Nwodo – You Hail From God
- Gospel Music2 months ago
DOWNLOAD: NF – CLOUDS Mp3 Download
- ALBUM/EP3 months ago
DOWNLOAD ALBUM: Dunsin Okeyan – The Gospel Of The Kingdom [Mp3 + Zip Album]
- AFRICAN2 months ago
DOWNLOAD MP3: Chris ND – Cheta
- AFRICAN2 months ago
DOWNLOAD MP3: JayMikee – Heaven ft Tee Worship, Kae Strings, Teemikee, Lawrence Oyor
- AFRICAN3 months ago
DOWNLOAD MP3: Dunsin Oyekan – Worship Your Maker
- AFRICAN1 month ago
DOWNLOAD MP3: Mr M & Revelation – Praise The Lord
- AFRICAN3 months ago
DOWNLOAD MP3: UcSmart Dike – Better Things